Credits
PERFORMING ARTISTS
Draqq
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Anthony Okpon
Songwriter
Lyrics
My Papa Say I Dumb
Well I been no Hear (Dumb boy)
My Mama say I Strong
Well I been no see( No see!)
And I no fit Take a Stand with My Cold Feet
Wey If you Double Cross My Lane
You Go Sow Seed
I Be Rolling Trees
All day I’m Dazing
I Dey wait For Salvation
I Dey wait Make e Rain
Make I Go make Confessions
Dem wan put me for Chains
Aii
Dem wan put me for Chains
I Smoke What Them No Legalize
And It Feels Cold Inside
De Pressure Dey Bow Me Like Tie
I No Fit Reason For Night
I Smoke What Them No Legalize
And It Feels Cold Inside
De Pressure Bow Me Like Tie
I No Fit Reason For Night
I Smoke Where E No Legal
Weytin No Legal
I Smoke Weytin No Legal
Weytin No Legal
Dem Know I be Chosen For Life
Dem No Fi Put Me Aside
Jah Dey By My Side
I’m Burning More Fahrenheit
I’m Burning More For the Night
I’m Burning More for the Night
(Say eh)
I Smoke What Them No Legalize
And It Feels Cold Inside
De Pressure Dey Bow Me Like Tie
I No Fit Reason For Night
I Smoke what them No Legalize
And It Feels Cold Inside
De Pressure Bow Me Like Tie
I No Fit Reason For Night
Written by: Elijah Anthony Okpon