album cover
Just Because
1,788
Hip-Hop/Rap
Just Because was released on June 28, 2024 by Double Energy Mafia as a part of the album Just Because - Single
album cover
Release DateJune 28, 2024
LabelDouble Energy Mafia
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
EESKAY
EESKAY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ishaq Baba Bello
Ishaq Baba Bello
Songwriter
Tochukwu Eddy Ugbeh
Tochukwu Eddy Ugbeh
Songwriter
Joesean Ponnan Senlong
Joesean Ponnan Senlong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TUBASE
TUBASE
Producer
Joeyoutrippin
Joeyoutrippin
Producer

Lyrics

Just because
Swalala !!!
Just because you see me for the street
Say when e drop the thing Dey burst
I took the risk
I laid my life
sotey I even fall oh
When the show they flop
Say make you tell me who dem call
 
Nah me dem call
Just because
 I Dey para for them **** wey Dey jonze
Dem know the exit to the left
Nah make them ball
I no Dey joke
I no Dey sing Beyoncé Song oh
Oti ton!!!
Just because
My shawty carry heavy something Wey them no fit touch
When I touch the mic
When I leave am e be corpse
From the corpse
the thing turn into the sauce
And e Dey drip
And you know say them Dey suck
Bon bidi
Bon bidi
Bon bidi
To many **** come and go
It’s just company
Too many times I told them **** not to fuck with me
True be say we are the all Masses
The population never loose in counting
If one loss we all lost
Captain
Nah the one with the hijab
Nah Them Dey council
And the one for the streets
Nah because of ASUU
 
And the ones doing runz turn Stella Damascus
No Dey vex for your bros just because dem pass you
Go carry your own
My gee make you Ji Masun
Took so many turns and turns
Before the high way
You say May case adjourned
We go meet on that day
Everybody turn go come
And if it don’t Moti Jàde
On to the next please
Anytime Wey they ask I remain the best please (Yes please )
Get over here like I be scorpion
Sit over there like you don’t belong
My face show I no be anonymous
I no fit beg anybody to show me love
Show me
Show me love
Show me
Show me love
Show me
Show me love
When Steez don pass the water for my garri
 
Me take trips on them I go Paris
All the finer things
I desire them
Highest in the room
I be like Marijuana air
 
Just because you see me for the street
Say when e drop the thing Dey burst
I took the risk
I laid my life
Sotey I even fall oh
When the show they flop
Say make you tell me who dem call
Nah me dem call
Just because
I Dey para for them **** wey Dey jonze
Dem know the exit to the left
Nah make them ball
I no Dey joke
I no Dey sing Beyoncé Song oh
Oti ton!!!
Written by: Ishaq Baba Bello, Joesean Ponnan Senlong, Tochukwu Eddy Ugbeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...