album cover
Idan
1
Afro-Pop
Idan was released on August 1, 2024 by D-TRUTH records as a part of the album Idan - Single
album cover
Release DateAugust 1, 2024
LabelD-TRUTH records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Wonder Ewata
Daniel Wonder Ewata
Songwriter

Lyrics

Idan Idan
Idan Idan
Ohh
Idan Idan
Ma Lo ma Dan mi wo
No feelings I have to show
I no Dey lose my ground
I trust in the living God
I'm twice as tall
But i no be burna boy
Dem no fit reach my heights
Dem all got vertigo
I no Dey look your side
I roll with idan
Come along with me
Let me tell you a little secret
Awwwn
I be the one wey they call
Idan
Idan turn star for the top
O'dan
Idan Dan follow them buy Benz
E no Dey follow us fly fence
Idan na cruise (cruise)
Idan na blues (blues)
Idan get rules (rules)
We no fit lose
Hey yeah
I be the one wey they call
Idan
Idan turn star for the top
O'dan
Idan Dan follow them buy Benz
E no Dey follow us fly fence
Idan na cruise (cruise)
Idan na blues (blues)
Idan get rules (rules)
We no fit lose
Hey yeah
Idan we out on the street
2:30 ti fe lu
Pon the beat na you be Maalu
Madem out all the boys inside
All the girls wanna tear my shirt
Idan na club
Table for 10 na boys
Up on till morning comes
Morning comes
We up in the club
Burping and puffing some
Shhh
Hating
No haters lives matter
Y'all don't matter
Y'all don't matter
I be the one wey they call
Idan
Idan turn star for the top
O'dan
Idan Dan follow them buy Benz
E no Dey follow us fly fence
Idan na cruise (cruise)
Idan na blues (blues)
Idan get rules (rules)
We no fit lose
Hey yeah
I be the one wey they call
Idan
Idan turn star for the top
O'dan
Idan Dan follow them buy Benz
E no Dey follow us fly fence
Idan na cruise (cruise)
Idan na blues (blues)
Idan get rules (rules)
We no fit lose
Hey yeah
Written by: Daniel Wonder Ewata
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...