album cover
Chukwuebuka
11
Afro-Beat
Chukwuebuka was released on July 19, 2024 by Hillz Studios as a part of the album VERITAS - EP
album cover
Release DateJuly 19, 2024
LabelHillz Studios
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM125

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ngwu Chukwuebuka Hillary
Ngwu Chukwuebuka Hillary
Songwriter

Lyrics

Uwoa woa ou
Ah yea
Ah ah ah
It's your boy Hillz
You know how it is
Vibez upon vibez
Ijeeh
Poor man raise point
Deh go ask wetin him deh talk
Then if i call Abena
Nah beg make him pick up
This struggle wey you see nah something
Wey we deh run teey teey
Deh pray Fatima make
Oluwa run am for life
Poverty be gonnas
(Gonnas)
We steady deh beg you oh chukwue
(Chukwue)
To the figures more commas
We still deh beg you oh lord ie
Chukwuee
(Chukwue)
E don teey dem deh call us chasers
Make we taste this money eh chukwue
(Chukwue)
Now nah praise full my mouth as
Oluwa put hand for matter oh ah
Everyday life turn salad cos chukwuebuka oh
(Chukwuebuka eh)
Tell my **** to light up
Maka na chukwuebuka eh
(Chukwuebuka eh)
Mama throw leg like poco see na chukwuebuka eh
(Chukwuebuka eh)
Call bar man make e bring them by crate
Maka nah chukwuebuka oh
(Chukwuebuka eh)
Chukwue chukwue chukwu
Apata bia
Ah hur ah ah chukwuebuka
(Chukwuebuka)
Okwa ife imelu jabeze ka imere anyi
Chukwu na ibuka
(Chukwuebuka)
Touch your neighbor
Tell am make e believe
Say chukwuebuka oh
(Chukwuebuka)
If e touch you oya gbawaya gbawaya
Aya!
I Work up to seven figures i deh watch am show
(Coro Coro eyes)
Abena say she no like the way i deh let am go
(She say i no nice)
I be bad **** wey set good example
The way we deh chase the bag be like ritualistic
Wey wan rich over night
Why i no go praise
I prayed for two
Oluwa come go drop siki oh
Those days we no get joy
Now everyday of my life come be thanksgiving oh
The author to my life story like
Chimamanda Ngozi Adichie
Now nah praise full my mouth as
Oluwa put hand for matter oh ah
Everyday life turn salad cos chukwuebuka oh
(Chukwuebuka eh)
Tell my **** to light up
Maka na chukwuebuka eh
(Chukwuebuka eh)
Mama throw leg like poco
See nah chukwuebuka eh
(Chukwuebuka eh)
Call bar man make e bring them by crate
Maka nah chukwuebuka oh
(Chukwuebuka eh)
Chukue chukwue chukwu
Apata bia
Ahah ah ah chukwuebuka
(Chukwuebuka)
Okwa ife imelu jabeze ka imere anyi
Chukwu na ibuka
(Chukwuebuka)
Touch your neighbor tell am
Make em believe say chukwuebuka oh
(Chukwuebuka)
If e touch you oya gbawaya gbawaya
Aya!
Touch your neighbor tell am no good
Wey you do for this life goes for nothing oh
(Ah ah)
Ten toes fit still use rolls royce umbrella
As you run your race believe say chukwuebuka oh
(Chukwuebuka)
When e deh hard you hope on Chukwuebuka oh
(Chukwuebuka)
If the biz no fit click believe say chukwuebuka
(Chukwuebuka)
When e be like life no choose ya
Put your trust on chukwuebuka oh
Ah ah ah ah ah
Chukwu eh
Chukwu eh
(Chukwu eh)
Oh Chukwu eh
(Chukwu eh)
Oh chukwu eh
(Chukwu eh)
Oh chukwu eh
(Chukwu eh)
Oh chukwu oh oh oh
(Chukwu eh)
oh chukwu oh oh oh
(Chukwu eh)
Oh chukwu oh oh
Oh chukwuebuka oh oh
Oh chim
(Chukwuebuka eh)
Egwu di ya
(Chukwuebuka eh)
(Chukwuebuka eh)
Written by: Ngwu Chukwuebuka Hillary
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...