album cover
Wahala
2
Afro-Beat
Wahala was released on November 24, 2020 by Saawo sounds as a part of the album Wahala - Single
album cover
Release DateNovember 24, 2020
LabelSaawo sounds
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Hazzan Toheeb
Hazzan Toheeb
Songwriter

Lyrics

Yeh Iye yeh iye Frankeyley oshey
Spiritual beat eh and they call me supa chizza
Chizza chizza yeh yeh chizza chizza yeh yeh
When the raba dey ajo mange
Everything I do lajor manshey
Ose indomie pelu 10k
Sapa don come now you wan gbes
Wahala go get issue wahala go get issue ohh
Wahala go get issue ye ye ye wahala go get issue ooo
Oshomo dada oshomo dada
Toba ti rowo loman shomo dada
Backbiting if I no geti raba
Oshomo dada oshomo dada
She no dey like me if no geti raba
Omo yii oshey dada cuz I no geti raba
Awa na raba she like this girla too bad
When the money enter toto
Wari toma bere open kolo
Me I no dey full Moya follow
Omo this life na yolo
Me I no know wetin I wan do
Me I don't Wetin I fit do
Is it a crime to loving ofe ma dami lebi
When the raba dey ajo mange
Everything I do lajor manshey
Ose indomie pelu 10k
Sapa don come now you wan gbes
Wahala go get issue wahala go get issue ohh
Wahala go get issue ye ye ye wahala go get issue ooo
Oshomo dada oshomo dada
Toba ti rowo loman shomo dada
Backbiting if I no geti raba
Oshomo dada oshomo dada
She no dey like me if no geti raba
Omo yii oshey dada cuz I no geti raba
Awa na raba she like this girla too bad
Me I wan know know know
If you wan doh ko ko ko
Shebi iwor lofe dollar
Money for hand oo back for ground
Me I no know wetin I wan do
Me I don't Wetin I fit do
Is it a crime to loving ofe ma dami lebi
When the raba dey ajo mange
Everything I do lajor manshey
Ose indomie pelu 10k
Sapa don come now you wan gbes
Wahala go get issue wahala go get issue ohh
Wahala go get issue ye ye ye wahala go get issue ooo
Oshomo dada oshomo dada
Toba ti rowo loman shomo dada
Backbiting if I no geti raba
Oshomo dada oshomo dada
She no dey like me if no geti raba
Awa na raba she like this girla too bad
Oshomo dada oshomo dada
Toba ti rowo loman shomo dada
Backbiting if I no geti raba
Oshomo dada oshomo dada
She no dey like me if no geti raba
Spiritual beat
Written by: Hazzan Toheeb
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...