album cover
Elumelu
29
Afro-Beat
Elumelu was released on July 13, 2024 by Rabbai as a part of the album Psyche a Relic, (Vol 001) - Single
album cover
Release DateJuly 13, 2024
LabelRabbai
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olisaemeka Ibe
Olisaemeka Ibe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Black Eagle
Black Eagle
Producer
XnoteOrious
XnoteOrious
Mixing Engineer

Lyrics

(Feeling godly)
Bring that body Hottie sheesh
I gat a stick and it's thick make I peruse you
Make you no for dey think say I wan use you
Cause this your chocolate body eh(body eh)
Make a **** wake up and smell the coffea eh (This your bunda)
Cruise na Peluchy o
Gina wa ewa
Give me 5 like Balewa
I gat money for my yard o
Dem dey call me Elumelu
Gina make you no ginger me
Make I no go gree say you carry
I gat money for my yard o
Dem dey call me Tony ehhh
I don Jam Jemina
Wey go dey high me like Cocaina
Carry the coke no fit cope am either
Pound the Kpekus on a wan pami nw
Ahhh
When you pull up inna
Shey you no go pity me na
Sotey inna me head the bed go dey collect the sweat from ya
Melanin stallion carry on
Hhmm
Why you con dey front for your behind Nnenna? (Hhmm)
When you see me on my steez no be that Nina (Hhmm)
And me I no cap o
El Chapo don fall for your trap o
Commando come and go o
I give you D for Dick
I give you E for effort
I little bit e fit to enter carryover
Then I slip it in and reset your Jangolova
And then I
Spend the money in a bundle you know say me I fumble the bag on top
Your biggie biggie heavy heavy
Annie Annie heady heady
give e daddy jedi jedi
but you know say me I go dey ready ready for this your bodyyyyy
Gina wa ewa
Give me 5 like Balewa
I gat money for my yard o
Dem dey call me Elumelu
Gina make you no ginger me
Make I no go gree say you carry
I gat money for my yard o
Dem dey call me Tonyyy Ayyyy
Gina wa ewa
Give me 5 like Balewa
I gat money for my yard o
Dem dey call me Elumelu
Gina make you no ginger me
Make I no go gree say you carry
I gat money for my yard o
Dem dey call me
Ututututu
Ututututu
Ututututu
Written by: Olisaemeka Ibe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...