album cover
Malice
album cover
Malice was released on July 25, 2024 by Mash Up Worldwide as a part of the album Ariyo - EP
July 25, 2024
LabelMash Up Worldwide
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

...
Finesse
Oh la la la
Yah! Yah!
Say she fly, say she fine
She pon the dance floor now
Oh la la la, yah
She burst her rhymes like bustarime
She pon the dance floor now
Oh la la la
She say she wan whine waist
She wan whine waist o
She got a fine face
She got a fine face o
If you follow me tonight you go see craze
You go see craze o
Say my vibe na the highest
See, na the highest ah ah ah
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ahn
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ahn
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ahn
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ah
...
Lady ma jó lọ
Farabalẹ̀ má kánjú ṣá ma jó lọ
Owó wà lọ́wọ́ mi ọmọ ko ma ko lọ
Ó sure ju láéláé, o ò lẹ na tán o
All dem **** wey dey talk millions
As a bad man we dey talk billions
Sixty nine I dey like gidi gan
As a bad girl you go ride this boy o
She say she wan whine waist
She wan whine waist o
She got a fine face
She got a fine face o
If you follow me tonight you go see craze
You go see craze o
Say my vibe na the highest
See, na the highest ah ah ah
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ahn
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ahn
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ah
She bounce am
She bounce am
She bounce am
Ìbàdí scatter ah
...
Written by: Ayomide Oluwasegun Odebunmi, Oki Elijah Oluwafemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...