album cover
Ori Mi
album cover
Ori Mi was released on June 30, 2024 by Beejay as a part of the album Ori Mi - Single
ReleasedJune 30, 2024
LabelBeejay
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I dey on my own, when nobody dey
And I keep bombing on my phone
Buh when hustle go pay
Even they don deny me
Shey tawon tiwon ti buga mi
Melo mofesor omo iya mi
Monsegbadura koma koja mi
Nobody dey for the boy
Nah only God dey for me
Me I pray to God
Korimi matako mi
Nobody dey for the boy
Nah only God dey for me
So Me I pray to God
Korimi matako mi
Many many song wey dey my brain
But if I no blow weiting I gain
If e no be God where I for dey
Base on believe Oluwa mashe
Abi Orin wo mofekor wey go make me blow
Kori jekin Rona lor, I still dey for go slow
Abi Orin wo mofekor wey go make me blow
Kori jekin Rona lor, I still dey for go slow
I dey on my own, when nobody dey
And I keep bombing on my phone
Buh when hustle go pay
Even they don deny me
Shey tawon tiwon ti buga mi
Melo mofesor omo iya mi
Monsegbadura koma koja mi
Nobody dey for the boy
Nah only God dey for me
Me I pray to God
Korimi matako mi
Nobody dey for the boy
Nah only God dey for me
Me I pray to God
Korimi matako mi
Abi Orin wo mofekor wey go make me blow
Kori jekin Rona lor, I still dey for go slow
Written by: beejay

Loading...