album cover
Vibration
21
Afro-Beat
Vibration was released on June 15, 2024 by Independent as a part of the album Long Time Coming
album cover
Release DateJune 15, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mykah
Mykah
Performer
D3MY
D3MY
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mykah
Mykah
Producer
Nize
Nize
Mixing Engineer

Lyrics

Mokile, mo kara oko
I dey hot when it's just so cold
Anybody wey dey try fumble
At the end of the day dem go wan humble ah
Fila timo wo sori
No be play when it comes to my kpoli
I be sinner but I dey holy
Opelope mummy oloomi
Iwo sa ma womin tire
Gbedu make my body kulee
I be OG for this cartel
No be play me i cun play for here
Iwo sa ma womin tire
Gbedu make my body kulee
I be OG for this cartel
No be play me i cun play for here,
(ahh ahh ehhh ya ya, shay u dey feel the)
(you dey feel the vibration gan)
(ehh ehhh ha ha eiya na, shay u dey feel the)
(you dey feel the vibration gan o ah)
Show me love,
Say i wan be boss
If you show me love, you no go fall
Two times i see say d feeling e dey very proper
And i can't get enough
I Can't get enough mio kere
Iwo sa ma womin tire
Gbedu make my body kulee
I be OG for this cartel
No be play me i cun play for here,
Iwo sa ma womin tire
Gbedu make my body kulee
I be OG for this cartel
No be play me i cun play for here,
(ahh ahh ehhh ya ya, shay u dey feel the)
(you dey feel the vibration gan)
ehh ehhh ha ha eiya na, shay u dey feel the)
(you dey feel the vibration gan o ah)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...