album cover
Gigabyte
album cover
Gigabyte was released on July 19, 2024 by God Over Everything Records (GOER) as a part of the album The Beginning - EP
July 19, 2024
LabelGod Over Everything Records (GOER)
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Credit alert wey dey make Man dey smile
Send me the money, I want to feel all right
Make I send my location, make we party all night
Party all night, make we faaji faaji
Wale wale, let us party
(If you no spoil person own, you no need to worry)
Call me, call me, when you reach my estate
Go
I just want jolly (just want jolly)
Party after party (party after party)
Oga move your body (move your body)
As you no killy person
Awon guys ti moti, anoti anoti
I just want, just want (just want just want)
Just want happy and I mean am walahi
Kilobyte, megabyte, no fit kill my telephone
Nothing rara, nothing at all
Megabyte, gigabyte, no fit full my telephone (uh huh)
Just want happy tonight
(Monday, Tuesday)
Wey dey make Man dey smile
(Party, party)
I want to feel all right
(Monday, Tuesday)
Make we party all night (party all night)
Just want happy tonight
Gege ge
Nobody fit live your life for you
Say no one is affiliated to you
And you only live it once, nothing like part 2 (like part 2)
Omo na true
That's why I dey like to jolly (like to jolly)
Party after party (party after party)
Oga move your body (move your body)
As you no killy person
Awon guys ti moti, anoti anoti
I just want, just want (just want just want)
Just want happy and I mean am walahi
Kilobyte, megabyte, no fit kill my telephone
Nothing rara, nothing at all
Megabyte, gigabyte, no fit full my telephone (uh huh)
Just want happy tonight
(Monday, Tuesday)
Wey dey make Man dey smile
(Party, party)
I want to feel all right
(Monday, Tuesday)
Make we party all night (party all night)
Just want happy tonight
Wale wale, let us party
(Party all night, party all night)
Call me, call me, when you reach my estate (call me when you reach my estate)
Written by: AMVRR
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...