album cover
Save Me
19
Music
Save Me was released on July 12, 2024 by Osaray as a part of the album Save Me - Single
album cover
Release DateJuly 12, 2024
LabelOsaray
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Osaray
Osaray
Performer
Tyseb
Tyseb
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Etiosa Odede
Etiosa Odede
Composer
Best Michael
Best Michael
Composer

Lyrics

Ayy
My body dey shake (My body dey shake)
When you look at me
My hands no fit wave (My hands no fit wave)
Anytime wey you wan leave me (Wey you wan leave me)
I dey loose my cool
Cool
Enemies dey shoot
Shoot
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me (Ah-ah, ah, ah)
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me
Only you wey go fit save me (Me, e-e-e)
Wey go fit save me, e-e-e-e
Ayy
When I see your face
You dey hungry me (You dey hungry me)
You too sweet like cake (Sweet like cake)
And you so icy (And you so I)
Me I no fit loose
Cause you dey by me
I dey belleful (I dey belleful)
When you look at me (I dey belleful)
Hmmm
Oya, make we dey munkele, munkele
Gbedu dey make me dey kukere, kukere
I no go play you like Dembélé, Dembélé
I no go play you (Ah-ah, Ah-ah)
Play you
Oya make we dey
My baby like to do
She wan dey chop all my
She wan dey chop am
Chop am
My body dey shake
When you look at me
My hands no fit wave
Anytime wey you wan leave me
I dey loose my cool
Cool
Enemies dey shoot (Enemies dey shoot)
Shoot
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me
Only you wey go fit save me
Wey go fit save me, e-e-e-e
Ayy
Written by: Best Michael, Etiosa Odede
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...