album cover
VILLAIN
album cover
00:05
00:30
00:40
00:45
01:05
01:15
01:40
01:45
01:55
02:15
02:40
00:00
02:49
Past 7 Days
VILLAIN was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
P
[Verse 1]
Ṣanawọle, Saint-Tropez, ọmọ mi o clean, ṣo mọ?
E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder, hit you like sniper, say emi ni commodore
I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gan-an
I no dey send anybody, say, make una know say e better, make you kill me
Elumelu, tell me where I go put my money, make e double unfailingly
Pepper body, make nobody try test my patience, o gbona fẹlifẹli
Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally
[Chorus]
Ikebe super, ah, o ya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
O ya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, o ya, shake am (Shake am)
Fine, fine girls like Tiwa
O ya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
[Verse 2]
I dey hustle since people dey laugh me
The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me
London girls like me, Paris girls like me, I fresh like botti
Can't you see, can't you see doings, can't you see doings?
I no rigmarole, I dey on chillo
I no too dey show, I dey on the low
I dey Montoro, kele for my boat
O ṣe, Jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole
Feeling my parole
[Chorus]
Ikebe super, ah, o ya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
O ya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, o ya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
O ya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Written by: Divine Ikubor, Elizabeth Grant, Jack Antonoff, Oredope Peace, Sam Dew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...