album cover
Focus
375
Worldbeat
Focus was released on July 26, 2024 by DAW EMPIRE as a part of the album Focus - Single
album cover
Release DateJuly 26, 2024
LabelDAW EMPIRE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tolibian
Tolibian
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abubakar Abdulmutolib Ottan
Abubakar Abdulmutolib Ottan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jay pizzle
Jay pizzle
Producer

Lyrics

Joshua itete
Alien Sokinso
All the fingers are not equal
Wetin you sabi, person fit know more
No be small matter but it is worth the work
woah yeah
Striking hard want to break the wall
Better plenty kpo, better plenty for my front
Na why I no too put am for thought
E no get where e no touch
Ye, I Love my bro so I am gonna be my brother keeper
Oro aye ti su mi, small talk they make it bigger
Oriyomi Oluhun lo mansho mi
Oriyomi mummy don dey call
Say I never come home for a long
I know road is rough but I no get motor
Na where my leg dey pain me me I know
but such is life mo dupe lowo Olohun
Allihamdililah
Yea, Oriyomi l\'owo awon ota o
Tell me why exactly I no go be my brothers keeper
Tell me why o tell why o
Tell me why o tell why o
No lele no worries no hypertension
Ko si issue Cos I dey on my meditation
E deep gan, oh boy story too much my bro
E too long cos Olohun gan mo mole shalaye
All the fingers are not equal
Wetin you sabi, person fit know more
No be small matter but it is worth the work
Woah yeah
Striking hard want to break the wall
Better plenty kpo, better plenty for my front
Na why I no too put am for thought
E no get where e no touch
I love my bro so I am gonna be my brother keeper
Oro aye ti su mi, small talk they make it bigger
Oriyomi Olohun lo mansho mi
Written by: Abubakar Abdulmutolib Ottan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...