album cover
Steez 100%
album cover
Steez 100% was released on July 9, 2024 by Medusinc Unit as a part of the album Steez 100% - Single
July 9, 2024
LabelMedusinc Unit
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shocker
Boikasey
Listen
I the use my sense
Me i no want stress
Money on my mind see i the grind
I the live my life jeje
I no get time to the vex
I wan buy house for lekki
Drive benz go see mummy
Make all the gen Zs come the party
See we Tha ball we get the money
You know the baddies up to something
And we go jiggy till it's morning
Make all the gen Zs come the party
See we Tha ball we get the money
You know the baddies up to something
And we go jiggy till it's morning
I gat steez (100%)
I gat composure (100%)
Belany (100%)
I too busy to get babe
I gat steez (100%)
I gat composure (100%)
You want me (100%)
Leave your boo make you come flex o
I get team wey dey behind me
And all the love una the show me
Hope them ready cause we coming
Groovy groovy be my own thing
Gen z baddies time to freaky
Henny dey we get am plenty
Na friday we gat to jiggy
After party mexico
Make all the gen Zs come the party
See we Tha ball we get the money
You know the baddies up to something
And we go jiggy till it's morning
Make all the gen Zs come the party
See we Tha ball we get the money
You know the baddies up to something
And we go jiggy till it's morning
I gat steez (100%)
I gat composure (100%)
Belany (100%)
I too busy to get babe
I gat steez (100%)
I gat composure (100%)
You want me (100%)
Leave your boo make you come flex o
We the ball (100%)
We are medusinc (100%)
Daniboy (100%)
Na only money we the find o
Mi casa, tu casa
Vivir la vida loca
Bailando toda la noche
La noche va a ser larga
Medusinc
Da da daniboy
Written by: Kakwagh Moses Kenti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...