album cover
Zero Energy
13
Music
Zero Energy was released on July 11, 2024 by Independent as a part of the album Zero Energy - Single
album cover
Release DateJuly 11, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
KING CMP
KING CMP
Performer
CMP_SHA
CMP_SHA
Performer
Hyness
Hyness
Background Vocals

Lyrics

Omo see me
I be the bag chaser
From the trenches
I av got a lot of views
No carry your photo
Dey jonse me
Because I Dey on kpoli levels
With my holy water
And my big dreams
I just Dey plot my graph
On the low but the mindset na
To make it no complicating
Oh no already known
Ah Tell niggars dem jonse
See all the kilamity
But them don't know
You talking bullshit
I gat to hang up
See all the shimushimu
The ma kpaliwo
I tell 'em
Abeg make I hear word
Cus I no wan suffer for life
Do this!! do that!!
Make I feel among
I no get Energy
For that kind thing
So no stress me
On top nothing
Because I no get Energy
For that kind thing no no no
So make you no come close
Make I enjoy my peace
Please!!!!!
Aje ,Aje ,Aje Aje Aje
Aje ,Aje , Aje, Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje ,Aje , Aje, Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
For better days and Wey pray
As e Dey Dey make we put am on God
Consistency in my lane sheytinye
Gbo gbo more energy
Make I No go kpai on top nothing
Make e no be shoot bird iya fly away
Mmesia bute ike ka fa kwete
For me to stain my hands olomaje
Oh no already known
Ah Tell niggars dem jonse
See all the kilamity
But them don't know
You talking bullshit
I gat to hang up
See all the shimushimu
The ma kpaliwo
I tell 'em
Abeg make I hear word
Cus I no wan suffer for life
Do this!! do that!!
Make I feel among
I no get Energy
For that kind thing
So no stress me
On top nothing
Because I no get Energy
For that kind thing no no no
So make you no come close
Make I enjoy my peace
Please!!!!!
Aje ,Aje , Aje, Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje ,Aje , Aje, Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
Aje Aje Aje Aje Aje
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...