album cover
Nobody
9
R&B/Soul
Nobody was released on July 26, 2024 by Defayo as a part of the album Healing & Blues - EP
album cover
Release DateJuly 26, 2024
LabelDefayo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Defayo
Defayo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
John Adefayojolaoluwa Daramola
John Adefayojolaoluwa Daramola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Defayo
Defayo
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Fayaman
Defayo Defaya!
Oh no
You never leave me alone
If no be say you dey my life now
Dem for don leave me inna the gutta
I for don shut down
My side
You dey always dey my side
Any day, any weather
That's why I no dey bother
No wahala hmm
Ah ah ah ah
(Whoaaa)
My daddy, you're the realest
Your word is true, e no be pretence
Ah ah ah ah ah
Willingly gave your life for me
Loving me and it's all for free
Hmmm
Nobody
Nobody
Nobody wey dey rock with me like this, no
Me I never seeeee
Nobody
Nobody
Nobody wey fit dey for me like this, no
Heartbreak, eyin le le fix e
Gbogbo trauma, eyin le le heal e
Ori ton gbona o
Kosi bose fe gbona to
Eyin le le cool e
So, mo calm down
Mi o le se hard guy
Mo kere gan, nise mo wo pampers
Mofi irele gbadura
Ki le r'anugba
You're my safe space
Dey my back gidigba
Ah ah ah ah
My daddy, you're the realest
Your word is true, e no be pretence
Nooo
You gave your life for me
You're loving me and it's all for free
Nooooooo
Nobody
Nobody
Nobody wey dey rock with me like this, no
Omo, I never seeeee
Nobody
Nobody
Nobody wey fit dey for me like this, no
O n'omi oju mi
N'omi oju mi
Uhh
O n'omi oju mi
(Defayo Defaya!)
Baba mi, baba mi
Baba mi, mo wole
Uhhh Fayaman
Defayo Defaya!
Oh no
You never leave me alone
If no be say you dey my life now
Dem for don leave me inna the gutta
I for don shut down
My side
You dey always dey my side
Any day, any weather
That's why I no dey bother
No wahala hmm
Ah ah ah ah
(Whoaaa)
My daddy, you're the realest
Your word is true, e no be pretence
Ah ah ah ah ah
Willingly gave your life for me
Loving me and it's all for free
Hmmm
Nobody
Nobody
Nobody wey dey rock with me like this, no
Me I never seeeee
Nobody
Nobody
Nobody wey fit dey for me like this, no
Heartbreak, eyin le le fix e
Gbogbo trauma, eyin le le heal e
Ori ton gbona o
Kosi bose fe gbona to
Eyin le le cool e
So, mo calm down
Mi o le se hard guy
Mo kere gan, nise mo wo pampers
Mofi irele gbadura
Ki le r'anugba
You're my safe space
Dey my back gidigba
Ah ah ah ah
My daddy, you're the realest
Your word is true, e no be pretence
Nooo
You gave your life for me
You're loving me and it's all for free
Nooooooo
Nobody
Nobody
Nobody wey dey rock with me like this, no
Omo, I never seeeee
Nobody
Nobody
Nobody wey fit dey for me like this, no
O n'omi oju mi
N'omi oju mi
Uhh
O n'omi oju mi
(Defayo Defaya!)
Baba mi, baba mi
Baba mi, mo wole
Written by: John Adefayojolaoluwa Daramola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...