album cover
Celebrate
24
Afro-Pop
Celebrate was released on July 21, 2024 by Tymless Music as a part of the album Celebrate - Single
album cover
Release DateJuly 21, 2024
LabelTymless Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Lyrics

Tymless Charlie
You know say we no day do long thing
In this world you come and you go
You don't have any choice till you die, nah, nah
I don't stress, I do what I can
Then I leave the rest to God
No time for bad energy
If e no be good vibes, take a distance
Money dey or money no day,
Shun the wahala make we dance
Any chance wey you get celebrate
Don't let anyone kill your vibes o
Life is too short walai
We only live once, no be twice celebrate
Any chance wey you get celebrate
Don't let anyone kill your vibes o
Life is too short walai
We only live one no be twice
Celebrate , enjoy life
Pinini, Panana
Pinini, Panana
Heard the clubs on fire
Everywhere scatter ta
Looking fresh and cutie, got all eyes on me
Susupons demma eyes,
E dey pain dem, skin pain nene
They want kill the vibe but I don't hear any sounds
Menti obiaa case
Me gye m'ani
Shoddy so mpa no mu
Me b3 bom dendenden
Any chance wey you get celebrate
Don't let anyone kill your vibes o
Life is too short walai
We only live once, no be twice celebrate
Any chance wey you get celebrate
Don't let anyone kill your vibes o
Life is too short walai
We only live one no be twice
Celebrate , enjoy life
As you see me, in my lane
No dey watch nobody
Adey do my thing o
If I get o, ano get o
One thing I know say
Problem no dey finish
I will do my best then I free my mind
Anything, anything wey go give me joy
My mind dey weytin man no see before aha
Pinini, Panana
Pinini, Panana
Heard the clubs on fire
Everywhere scatter ta
Looking fresh and cutie, got all eyes on me
Susupons demma eyes,
E dey pain dem, skin pain nene
They want kill the vibe but I don't hear any sounds
Menti obiaa case
Me gye m'ani
Shoddy so mpa no mu
Me b3 bom dendenden
Any chance wey you get celebrate
Don't let anyone kill your vibes o
Life is too short walai
We only live once, no be twice celebrate
Any chance wey you get celebrate
Don't let anyone kill your vibes o
Life is too short walai
We only live one no be twice
Celebrate , enjoy life
We only live once no be twice
Celebrate enjoy life
We only live once no be twice
Celebrate enjoy life
Written by: VINCENT AHADZI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...