album cover
24/7
5
Afro-Pop
24/7 was released on July 26, 2024 by CiDAR Africa as a part of the album 24/7 - Single
album cover
Release DateJuly 26, 2024
LabelCiDAR Africa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mega Boy
Mega Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Edward Emmanuel Oluwafemi
Edward Emmanuel Oluwafemi
Songwriter

Lyrics

Hmm o yeye
Fine boi mega lomo yen
Hmm yeye yeye
Money on my mind 247
Kowope, kole kotun seku
Komope sishe kogba level
Cos if you no get them go shenk you
Even your **** no go text you
Them go show u pattern wey go vex you
Them go tell you say you no dey their level
Better wake up make you hustle
Keep on working harder
As omo oro mi o bother
Owo lemi wapa
Make them no go show me pattern (ahn ahn)
Different pattern, different palava
You no get money,biggest wahala
Plenty Billings, plenty bukata
Toke tile mowo designer ( 2x)
Hmm
Billion dollars on my mind
247 on my grind
Kowo mi pe no waste my time
Irawo lomo moma shine
Pikin wey no get helper suppose get sense
Aye ti mowa omo mi o fe le le
Mama no get papa no get
The boy must to gbera likey rocket
Hmm yeye
Ibi tegbe mi tin n’owo maje nte nbe
Ibi to shesi sho’rope o le je nbe
(Ibi tegbe mi tin n’owo maje nte nbe)
(Ibi to shesi sho’rope o le je nbe)
Different pattern, different palava
You no get money,biggest wahala
Plenty Billings, plenty bukata
Toke tile mowo designer (2x)
Hmm
Billion dollars on my mind
247 on my grind
Kowo mi pe no waste my time
Irawo lomo moma shine
Pikin wey no get helper suppose get sense
Aye ti mowa omo mi o fe le le
Mama no get papa no get
The boy must to gbera likey rocket
Life goes on omo kosoro
for this life olowo layemo
Toba lowo aye ma da e Mo
Give me this raba kon le da mi Mo (yeyeye)
(Ibi tegbe mi tin n’owo maje nte nbe)
Fine Boi Mega yeye
Written by: Edward Emmanuel Oluwafemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...