album cover
Credit Alert
20
Afro-Pop
Credit Alert was released on July 23, 2024 by Small Boy Danger as a part of the album Credit Alert - Single
album cover
Release DateJuly 23, 2024
LabelSmall Boy Danger
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
I.N.Z
I.N.Z
Performer
Zee Level
Zee Level
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Geoffrey Dapel
Geoffrey Dapel
Composer

Lyrics

Ayy
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
E dey give me joy
When the message drop
Me i one chop
my kele one shop guy everywhere burst
Put my mama on soft
Yeah you know of course
Put my guys on call
Link up iexplore make the bottles pop
Really i be feeling on top
Guy wetin dey sup
No think say i dey play too cos you sey see me for jos
Ferragamo tom ford
Na wetin i dey rock
Everything opor guy the gang is on a different soft
See i got that sauce ketchup
Give me that green lettuce
Money bag we dey stack up stack up
Got my goons on deck no dey F up
See i got that sauce ketchup
Give me that green lettuce
Money bag we dey stack up stack up
Got my goons on deck no dey F up
Step in looking clean
In my white air force
Money choke like Escobar your barney say she one narcos
Debit alert
Mtcheww
Zero joy
When you dey broke bros even molly no go give you joy
But
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
Credit alert
Credit alert
Credit alert
Na wetin dey give me joy (hei god)
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Alert
Written by: Geoffrey Dapel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...