album cover
Men
33
Afro-Pop
Men was released on July 23, 2024 by Independent as a part of the album Men - Single
album cover
Release DateJuly 23, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

It is What it is
JAZMATE
If no be US wey dey
Help some **** how we for do
Prayers from our mothers
We for Confuse
Pressure want to kill us
Government self Dey cheat us
Family de expect us
Oh no Why, Why, Why
Family get Problem
Na we dem dey tell
Money no dey for Aza
And nothing to sell
But when we get
Probiem nobody to tell
Rain, Rain come
And fall today
Don't You go away
Na Na
Wash my pains
Away take it far away
Holy father
Give me chance today
Make me smile again
Jah Jah take my pains
Away **** don too pray
Jah Jah take my pains
Away **** done too pray
I'm financially horny
Omo I gats confess
Me self I be OG
But my eyes Dey red
I don too they lowkey
Me self gats they flex
Give me plenty money
Make I station
Well dey watch my legs
If I they talk them go say na lie
Only you Jah fit to hear my cry
Just they make me
Shine make me feel alright
I Dey on my lane
I dey live my life
They just Dey claim
Say them be leaders
Na so them play us till
They kill Ken Saro wiiwa ye!!
Waiting dey Sup mè ndà nu yĩma
We no get power
But we need am ( need am )
Oh no why why why
Family get problem
Na we them they tell
Money no they for Azà
And nothing to sell
But when we get
Problems nobody to tell
Rain, Rain come
And fall today don't You go away
Na Na
Wash my pains
Away take it far away
Holy father
Give me chance today
Make me smile again
Jah Jah take my pains
Away **** don too pray
Jah Jah take my pains
Away **** done too pray
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...