album cover
Laye
6
Pop
Laye was released on May 31, 2022 by Showboii as a part of the album Laye - Single
album cover
Release DateMay 31, 2022
LabelShowboii
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Showboii
Showboii
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obiefule Somtochukwu Emmanuel
Obiefule Somtochukwu Emmanuel
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Churry
Churry
Mixing Engineer
PSALMS
PSALMS
Producer

Lyrics

Intro:
Ohh nanananahh
Showboii you be the best
 Verse 1:
I tell ma people say no hate another man
And anything you do make you no put hand for trouble o.
Iyeeh!! Me nah dey envy nobody
Oh no!! Say na my dreams i dey chase
if you do good you Dey do for yourself
And if you do bad you dey do for yourself o
Many many things wen i don see
I no fit talk, cos if i talk dem fit kpai me eh
No joy for the streets
Just because of money brother dey rip him brother
Abi na the one wen brother dey kill him brother
see Them go call you blood but na ur blood wey dem want
So me i no go try, to impress anybody
Me i no go stress , i go just be myself
 i no come here to play me i no come here to hate
Play me the track
 for this beat me ah wan murder
 them ask me why i no come around
Them dey ask me why i no dey chill with the geng
They ask me why i no dey pull up with the squad eh
 i no dey roll with them boys
x2
Chorus:
So me tell them say
 laiye
If you kiss them for their leg , if you bow down for their feet they go still talk about you
Laiye
Even the squad wen u dey , anoda squad dey the squad wen u no follow
So me tell them say
 laiye
If you kiss them for their leg , if you bow down for their feet they go still talk about you
Laiye
Even the squad wen u dey , anoda squad dey the squad wen u no follow
Verse 2:
I no dey wish for your downfall
And i no dey pray make you fail
But if you dey pray make i fail
Olohun ma gba fu wan
I go dey do things on the low
Them carry my matter for their head like say na Pure water..
But me no send dem naw
Omo to dey carry body better pass see finish
Yeah it’s the excuses that they make for me
I’ve been wondering if they really even care for me
But hey them say na only me wen waka come
But life be hard so I’ll tell you what I’ll do ama
Pick up myself like my back pack
Cos nobody go love you as much as you love yourself
We spose to preach love on the streets enough of all the hate
But you ain’t got to blame a **** see i just want be safe
Cos many nights they made me feel like I wasn’t enough for them
Even when i
 gave them my best it was still less to them
  in my dark times see no body even cared for me
For real, nobody was even there for me
But hey As a bad guy i just lock up
Cos in reality nobody owes me shit
Put up the smiling face to avoid all the questions
 I’ll keep trying
 And no apologies to those who won’t be satisfied
Because
Chorus:
So me tell them say
 laiye
If you kiss them for their leg , if you bow down for their feet they go still talk about you
Laiye
Even the squad wen u dey , anoda squad dey the squad wen u no follow
So me tell them say
 laiye
If you kiss them for their leg , if you bow down for their feet they go still talk about you
Laiye
Even the squad wen u dey , anoda squad dey the squad wen u no follow
Written by: Obiefule Somtochukwu Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...