album cover
Lesson
Afro-Pop
Lesson was released on August 19, 2024 by S.A.F.E TRIBEZ as a part of the album Unexpected - EP
album cover
Release DateAugust 19, 2024
LabelS.A.F.E TRIBEZ
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Samuel Oluwatosin
Ayodeji Samuel Oluwatosin
Songwriter
Abiodun Awodumiye
Abiodun Awodumiye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ultimated Producer
Ultimated Producer
Recording Engineer
Babeonthebeat
Babeonthebeat
Mixing Engineer

Lyrics

Yeah
Fasamelodies again
Oh o oh
Yea yea
E geti something wey go happen for your eye
No be joke
My brother you go surprise
Nobody love you
Brother no be child's
E don happen
Now you don realise
E geti raba brother keep am on a low
Jealousy plenty
No let nobody know
Wetin you reap determine wetin you sow
As e dey go my brother we go dey flow
Some kind of experience
Wey you go through
You go learn the lesson
Them no dey telli person
Na to dey pray for blessing
Some kind of experience
Wey you go through
You go learn the lesson
You go see the reason
Everybody get their season
Season
Life go teach you
people go treat you
Experience go brush you
Nobody go love you huh
I'm saying the truth huh
The matter go pain you
Pass woman wey dey born
Your paddy go looseguard you
Still chase you with a gun
The country no wan help you
Dey play think say na fun
I just dey realise say
my friend no share him buns huh
I'm just confuse
As i no get Jimmy shoes
Na why u dey call me fool huh
Diffuse my cool
Erema sef no come through
Say I no dey hit the root
But I dey try make I no kpuf
Some kind of experience
Wey you go through
You go learn the lesson
Them no dey telli person
Na to dey pray for blessing
Some kind of experience
Wey you go through
You go learn the lesson
You go see the reason
Everybody get their season
Some kind of experience
Wey you go through
You go learn the lesson
Them no dey telli person
Na to dey pray for blessing
Some kind of experience
Wey you go through
You go learn the lesson
You go see the reason
Everybody get their season
Season
Written by: Abiodun Awodumiye, Ayodeji Samuel Oluwatosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...