album cover
Nobody
1,292
Music
Nobody was released on July 23, 2024 by Usmanial Vibez as a part of the album Nothing Last Forever
album cover
Release DateJuly 23, 2024
LabelUsmanial Vibez
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM171

Music Video

Music Video

Lyrics

Nah who dey sleep no go cashout
Shenking go dey if you no get money
Hustle hard o and making money
Everything nah time but time wait for nobody
Nobody go dey if you no get money
This life na war dem go use you gum body
I face my thought and I carry my cross
Sometimes I cry and I face a lot
Nobody go dey
I dey face my way
Nobody go dey if you no get money
He don get before he no get again
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
Hallelujah meje
Ozana meje
Pikin wey no get helper get sense o
Sebi na you talk say make I work hard o
I face my thought and I carry my cross
Everything na time and I wait for my time
Oh wait for my time
Oh I dey wait for my time
Na who dey sleep no go cash out o
Everything na time but time wait for nobody
Hustle hard o and making money
Everything na time but time wait for nobody
Nobody go dey
Hustle malo le ee
Hustle malo le ee
Hustle malo le e
Nobody go dey
I dey face my way
Nobody go dey if you no get money
He don get before he no get again
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
E no go be my portion
Doh doh oghene doh
Doh doh oghene doh
Oghene doh ima
Doh doh oghene doh
Doh doh oghene doh
Oghene doh ima
Doh doh oghene doh
Doh doh oghene doh
Yeh eh eh ha ha
Yeh eh eh ha ha
Showlex the gifted one
Written by: Imole Ikorodu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...