Music Video

Featured In

Listen to Black Life - Single by Mic6ix
ALBUMBlack Life - SingleMic6ix

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mic6ix
Mic6ix
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mic6ix
Mic6ix
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Briany beats
Briany beats
Producer

Lyrics

Even if I tell them my dream, them go start to Dey become my enemies Many start to Dey take all my energies, na person wey wan help me con dey savage me (Ye ye) Even if I tell them I Dey sick ah nobody go buy me medicine, instead them go give me Hennessy, na money I no get I no kill person (Ye ye) Sometimes e go do me like my problem big pass life, for the money matter we go go Deeper life, you no get money you wan get peace of mind (Ye ye) The money no fit save my soul, hearing God and the devil in a different tone, very soon I Go rip Wetin me I sow o ya ya ya ya This life na give and take but my people still Dey lose Me I don stay for the game so I Got to pay my dues Reminiscing about the days wey I never play cool ye ye The pain is getting deep and I don't know what to do Say E Dey pain me say people cry before I chop E never be my fault tell me say E be Place wey I come from My people they be dying everyday we are left with no option So Me I just dey live my life make no bad man cut am short What if I die today!? Brother tell me what's the price to pay? Me I no Dey try to be hypocrite, but without the Money wey go face disgrace ye ye Me and the money we be chemistry, you plus me wey go make history, make person Wey Wan help me no go forget me I Dey my lane Su ya nu laye mi, o ri ya de bi ma lo su package, nobody wey wan know Wetin my eyes Dey see, so give me Hennessy make my eyes dirty Su ya nu laye mi, o ri ya de bi ma lo su package, nobody wey wan know Wetin my eyes Dey see, so give me Hennessy make my eyes dirty This life na give and take but my people still Dey lose Me I don stay for the game so I Got to pay my dues Reminiscing about the days wey I never play cool ye ye The pain is getting deep and I don't know what to do Say E Dey pain me say people cry before I chop E never be my fault tell me say E be Place wey I come from My people they be dying everyday we are left with no option So Me I just dey live my life make no bad man cut am short All the days I suffer don Dey pay, all the things I see just make me, everyday am making The funds mi E Dey for my body ye Six y'all baby o
Writer(s): Mic 6ix Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out