album cover
EMERGENCY
6
Music
EMERGENCY was released on September 11, 2024 by The Rare Art Company as a part of the album BAD
album cover
AlbumBAD
Release DateSeptember 11, 2024
LabelThe Rare Art Company
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
BadTheSoundBoy
BadTheSoundBoy
Performer
Ifiok Nkereuwem Albert
Ifiok Nkereuwem Albert
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Boye
Emmanuel Boye
Songwriter, Arranger
Ifiok Nkereuwem Albert
Ifiok Nkereuwem Albert
Songwriter
Saka Yusuf
Saka Yusuf
Songwriter
Alele Richard Oroghene
Alele Richard Oroghene
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BeatbyBankz
BeatbyBankz
Producer
Boye 'The Genius'
Boye 'The Genius'
Producer
Arieenati
Arieenati
Producer
Dr. Fuse
Dr. Fuse
Mastering Engineer

Lyrics

Anything wey i want I get
No double dare me oh my dear
Clear way na emergency
Why you dey do like you no fit see me
Normally I dey feel myself
Very soon you go see my star
Oturugbeke
Dem no dey tell person idea
Ahaaaaaaan
Ahaan
Policy or no policy
Politics or no politics
I go still dey go
Ahaaaaaaan
Ahaan
Clear way na emergency
Oluwa bless me oh Jaburata
Baby ko ma gbon
Se o ma gbon
Rokpokpo, idi rokpoto
Emi commodore
I dey falomo
Me I get lekpa but the back orobo
Baby ko ma gbon
Se o ma gbon
Rokpokpo, Idi rokpoto
Emi commodore
I dey falomo
Me I get lekpa but the back orobo
Zero policy
Why you dey do like this, no reason
As e dey be now e no easy
Check am no be my gee he no get any facility ah
Nibo ni Mustapha wa bureau de changer
You no believe in yourself e no concern me.
No be everything dem go help You
Do for me oh
Do for my brother
No call me oh
I no be magician
No go sun lai lai I no need am
Give me fire
Give me wood
Give me ginger
Na the backwoods wey dey make me dey ginger
My bamboo make Monica coolie down
Give me fire
Give me wood
Give me rizzla
No go sun lai lai i no need am.
Ahaaaaaaan
Ahaan
Policy or no policy
Politics or no politics
I go still dey go
Ahaaaaaaan
Ahaan
Clear way na emergency
Oluwa bless me oh Jaburata
Baby ko ma gbon
Se o ma gbon
Rokpokpo, idi rokpoto
Emi commodore
I dey falomo
Me I get lekpa but the back orobo
Written by: Alele Richard Oroghene, Emmanuel Boye, Ifiok Nkereuwem Albert, Saka Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...