album cover
Malinga
18
Afro-Beat
Malinga was released on May 10, 2023 by LOOCID ENT./9WES MUSIC GROUP as a part of the album Malinga - Single
album cover
Release DateMay 10, 2023
LabelLOOCID ENT./9WES MUSIC GROUP
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Loocid
Loocid
Performer
King Luca Luca
King Luca Luca
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akwo Charles Malonga
Akwo Charles Malonga
Lyrics
King Luca Luca
King Luca Luca
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Incredible bafawboii
Incredible bafawboii
Producer

Lyrics

People wey say make I hold on
Say them go get back to me
Abeg
I dey still Hold on ohhhh
I dey still Hold on
I know say if i no get money you no go follow me
I know say if i no get motto you no go dey for me
Immediately now she start to ball
Cause of money see the boy e done swag up
When friends see now now them start to shout
That wey no get money
Now so e done get am
Eh hmmm
Malinga
Malinga
Girl just see me as a singer
Girl done turn me to ein clearant
Because of money eh ahhh
Malinga
Malinga
Girl just see me as a singer
Girl done turn me to ein clearant
Because of money eh ahhh
But I know
Say if i no get money you no go follow me
I know say if i no get motto you no go dey for me
I know say if i no get money you no go follow me
I know say if i no get motto you no go dey for me
Danger
Danger
True danger
Danger
True true danger
Danger
True Danger
You no go follow me
Danger
Danger
True danger
Danger
True true danger
Danger
True Danger
You no go dey for me
I want get money swear my guy
Wey i no fit calculate
Make i no enter where my mates dey be start misbehave
Make Amina no run away
Make she no run away
She say she want that gucci bag
Today Today ohhh yeah
Malinga
Malinga
Girl just see me as a singer
Girl done turn me to ein clearant
Because of money eh ahhh
Malinga
Malinga aaaahhhh
As a singer
Girl done turn me to ein clearant
Because of money eh ahhh
I know say if i no get money you no go follow me
I know say if i no get motto you no go dey for me
I know say if i no get money you no go follow me
I know say if i no get motto you no go dey for me
Danger
Danger
True danger
Danger
True true danger
Danger
True Danger
You no go follow me
Danger
Danger
True danger
Danger
True true danger
Danger
True Danger
You no go dey for me
Bafaw Boii
Written by: Akwo Charles Malonga, King Luca Luca
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...