album cover
Ife
2
Music
Ife was released on August 2, 2024 by Independent as a part of the album Right Time - EP
album cover
Release DateAugust 2, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM139

Credits

Lyrics

Oh no unno
De de de
Godingold in
The building
Yeh eee oh uoh
De de de de
I go give them ooo yeh
My baby boo no go
No where eee
Ife mi ni fe re
Oh yeh Ife re
I no fit leave you
For nobody yeh
If go o I go miss oo
Ano want you to leave oo
I will love you forever oo
Whatever you want
I go do do yeh
Don't mind dem mo mo
Don't mind dem gee boys oo
Dey want to collect
You from me
Dey say make Dem
Collect from me
And ano get anybody
I geti more more money
I go give you many money
I give you plenty money oo
Lomo mi o lomo mi here
Ololo lo I go give you ooo
My love is your love ooo
Ife mi ni Ife re
Ano fit leave you oo
Ayami ni oo
No for anybody yeh eeh
My Vee baby
Show me love o
I go show you love forever
Anybody wey come oo
I comote daga
Show me love oo
I show you love forever
Anybody wey come oo
I comote daga
Dey say we no fit go far
Cos we no Dey label
My baby so sweet oo
Olesebe Whenever
I check my phone
I will see many text
Now dem Dey for me
Dem no know say
I fit Dey rap
Ami omo gbo mo
Pana sharp
Baddoo ni mentor
Ki*ling the verse
Ebemi be wan
Ko fumi ni verse
Koni baje to ba tu cast
My mummy Dey pray for me
My baby Dey pray for me
Je ko se lori mi
Dey say make
Dem collect from me
And ano get anybody
I geti more more money
I go give you many money
I give you plenty money oo
Lomo mi o lomo mi here
Ololo lo I go give you ooo
My love is your love ooo
Ife mi ni Ife re
Ano fit leave you oo
Ayami ni oo no for
Anybody yeh eeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...