album cover
I NO SEND
35
Afro-Beat
I NO SEND was released on July 31, 2024 by NERONATION as a part of the album I NO SEND - Single
album cover
Release DateJuly 31, 2024
LabelNERONATION
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oghenero Ubokor Emavwoyan
Oghenero Ubokor Emavwoyan
Songwriter
Boluwatito Elijah Ogundipe
Boluwatito Elijah Ogundipe
Songwriter

Lyrics

When I started don't don't believe
When I step on the stage dem Don don dey freeze
So hot
100 degrees
Always on key chale nor be film
Nero now here the shit
if you hatin on me abeg block delete
Wetin come do my Steeze
Composure 100 you gats call police
I nor dey send Anybody
I nor dey cap I nor Dey form
Wetin I nor be
Mummy Daddy
Uncle Aunty
If you like o
Then e sure for me
Kxng Nero in the building right now
(Right now)
Kxng Nero in the building right now
(Right now)
Kxng Nero in the building right now
(Right now)
Kxng Nero in the building right now
Commot body jor
Commot body jor
Commot body jor
Commot body jor
If you nor get money jor
Say
Commot body jor
Commot body jor
Commot body jor
If you nor get money jor
Now dey see me dem done dey shiver
Shout out to the ones who stayed who believed us
Big leagues, Stack bread we major
Coach new cats sounds like Olisa
Even your babes coming closer
We done come dem done Dey shiver
Shout out to the ones who believed us
Big leagues, Stack bread we major
Coaching the New cats like Olisa
I nor dey send Anybody
I nor dey cap I nor Dey form
Wetin I nor be
Mummy Daddy
Uncle Aunty
If you like o
Then e sure for me
I nor dey send Anybody
I nor dey cap I nor Dey form
Wetin I nor be
Mummy Daddy
Uncle Aunty
If you like o
Then e sure for me
Kxng Nero in the building right now
(Right now)
Kxng Nero in the building right now
(Right now)
Kxng Nero in the building right now
(Right now)
Kxng Nero in the building right now
Commot body jor
Commot body jor
Commot body jor
Commot body jor
If you nor get money jor
Written by: Boluwatito Elijah Ogundipe, Oghenero Ubokor Emavwoyan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...