album cover
Chronicles
67
Afro-Pop
Chronicles was released on August 9, 2024 by FunBoiz Inc. as a part of the album Chronicles - Single
album cover
Release DateAugust 9, 2024
LabelFunBoiz Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
iszymilli
iszymilli
Performer
BoyCruze
BoyCruze
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Israel Ahmadu Sunday
Israel Ahmadu Sunday
Songwriter
Marvelous ONOJA Emmanuel,
Marvelous ONOJA Emmanuel,
Songwriter
Onyedika Oleru
Onyedika Oleru
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Onyedika Oleru
Onyedika Oleru
Recording Engineer

Lyrics

As I day vibe in my regular
So many things I no fit shout
I no day stress now
So many para day body
I no fit cap una
So many things,
 i no fit talk
 Na God day do am
Na God day do am
Oni kifunowun lowo , kolanor Tobawa iyamaje,
Oni kifunowun lowo, kolanor Tobawa Eba ma’je.
Oni kifunowun lowo , kolanor Tobawa iyamaje,
Oni kifunowun lowo, kolanor Tobawa Eba ma’je.
Am making music for the sad and lost souls
Don't wanna blow with to many law suits
I get kele wey dey look like Jumbo
Say na my music wey dey make her dance oh
Am making music for the sad and lost souls
Don't wanna blow with to many law suits
I get kele wey dey look like Jumbo
Say na my music wey dey make her dance oh
Not your regular
You know my style is real no be normal one
Una dey look me like an animal
Have been making moves from day one
You know my guys dey know me now
Oni kifunowun lowo , kolanor Tobawa iyamaje,
Oni kifunowun lowo, kolanor Tobawa Eba ma’je.
Oni kifunowun lowo , kolanor Tobawa iyamaje,
Oni kifunowun lowo, kolanor Tobawa Eba ma’je.
Am making music for the sad and lost souls
Don't wanna blow with to many law suits
I get kele wey dey look like Jumbo
Say na my music wey dey make her dance oh
Am making music for the sad and lost souls
Don't wanna blow with to many law suits
I get kele wey dey look like Jumbo
Say na my music wey dey make her dance oh
Written by: Israel Ahmadu Sunday, Marvelous ONOJA Emmanuel, Onyedika Oleru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...