album cover
RABA
1
Afro-Pop
RABA was released on August 1, 2024 by ResQ promotions as a part of the album ITS TIME
album cover
Release DateAugust 1, 2024
LabelResQ promotions
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
EBO BAYEM URENWOKE
EBO BAYEM URENWOKE
Songwriter

Lyrics

Rabah na my join my melody flowing like river pure ecstasy for the hustle i dey follow my destiny
Rabah na my treasure my legacy from the break of dawn I dey chase my dreams with every Naira and kobo
I dey build my team I dey count my blessing I dey play my part with the Rabah with the Rabah wey we gather We go climb the ladder
Aara bam bam bam Rabah man dey ya so x2
I say nah money weh di high me yo o
Nah money weh dey high me yo oo
Money nah my ecstasy yo
Nah money weh di hide me yo
Unfollow shey you sah be say we non colos anybody weh know sup no fit follow
Make you know dey buga Bugatti and Lamborghini we go run dem feet the way I do is the way I go
The skonk know dey high no dey high no dey high Igbo no dey high no di high no di high
Your colos no di high no di high no di high your loud no di high no di high no di high
But Rabah na the monster way to feel the felling is good and is fixing things
I say nah money weh di high me yo o
Nah money weh dey high me yo oo
Money nah my ecstasy yo
Nah money weh di hide me yo
Rabah na my join my melody flowing like river pure ecstasy for the hustle i dey follow my destiny
Rabah na my treasure my legacy
Aara bam bam bam Rabah man dey ya so x4
I say nah money weh di high me yo o
Nah money weh dey high me yo oo
Money nah my ecstasy yo
Nah money weh di hide me yo
Written by: EBO BAYEM URENWOKE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...