album cover
WOWO
1
Afro-Pop
WOWO was released on September 10, 2024 by Dot distro as a part of the album The Messiah E.P
album cover
Release DateSeptember 10, 2024
LabelDot distro
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Credits

PERFORMING ARTISTS
Odubela MD
Odubela MD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Odubela Emmanuel
Odubela Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Netosounds
Netosounds
Producer

Lyrics

I getty sweety lady
Wey dey help me dey spice up and boost up my vibe
I getty good mama
Wey dey pray for me morning and night make I no suffer
I getty jah for heaven
wey dey watch over me
Wey dey help me with all of
my move
This no be fluke oh
Oya make una groove oh oh
Ori mi wowo oh On gbona
O n wowo o n gbona oh why
Ori mi wowo oh On gbona
O n wowo o n gbona oh why
Them no fit killy me vibe
Them no fit put me down
Mutumina weytin dey pra
Weytin dey sele gangan for the zanga
Ah ah ah ah
Feeling so fly
Nobody badder than
When i'm making my doe
Everyday Thema see me on the phone oh
Oh oh why
Oh oh why
Poverty affect their mentality
He dey affect their mentality
Them dey cry
Fear me now
I'm coming like jesus at night
Fight your fight
Cause every man gats pay him price
Bo fi agidi jo
Abi o rora jo
Ikan ti o ba se lo ma pada ko
Ma fi agidi jo jo jo jo jo jo jo jo jo
Odu odu
I getty sweety lady
Wey dey help me dey spice up and boost up my vibe
I getty good mama
Wey dey pray for me morning and night make I no suffer
I getty jah for heaven
wey dey watch over me
Wey dey help me with all of
my move
This no be fluke oh
Oya make una groove oh oh
Ori mi wowo oh O n gbona
O n wowo o n gbona oh why
Ori mi wowo oh On gbona
O n wowo o n gbona oh why
Them no fit killy me vibe
Them no fit put me down
Mutumina weytin dey pra
Weytin dey sele gangan for the zanga
Ori mi wowo oh O n gbona
O n wowo o n gbona oh why
Ori mi wowo oh On gbona
O n wowo o n gbona oh why
Them no fit killy me vibe
Them no fit put me down
Mutumina weytin dey pra
Weytin dey sele gangan for the zanga
O n gbona oh why
O n gbona oh why
Them no fit put me down
Weytin dey sele gangan for the zanga
Written by: Odubela Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...