Credits
PERFORMING ARTISTS
Moorshotz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moorshotz
Lyrics
Michael Okoasia
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Justice Abel
Producer
Lyrics
You see this your innocent face no dey wine me, me i go to school for psychology
I'm from a place where the men don dey craze just dey hide face, dem no like to talk you see
I no accept your apology, i no dey like when you follow me
See me i get things wey dey hunt me, make nobody hold me, hold me
Me i get gun to shoot you, no let the fine face confuse you ( i get the right company)
Me i go use jazz to chook you, until you tell me what dey confuse you ( i get the right sauce you see)
See me i get things wey dey hunt me , make nobody hold me, hold me
I get craze for my body, me i no holy
Sorry oh sorry oh ah, baby girl I'm sorry for you
Sorry oh sorry oh ah, all the things i talk say i go do
Sorry oh sorry oh ah, i no get time to dey form fool
Sorry oh sorry oh ah, baby girl I'm sorry for you
One on one is allowed, me i want to make mama proud i beat you to the ground
And then you stand up, me i want to get another round
Give me another round
Ogbeni i no dey play play, me i no get time to dey wa wa
And me i no get time to dey lazy oh ah
Me i no get time ma lo sere oh
Ma lo sere, oh baby oh wa
My lady oh, my lady oh ah
My Cherie we gonna carry oh wa
My Cherie we are gonna faji oh ah
Faji oh faji oh ah, on a private cruise we go faji oh ah
Me i go report you to your daddy oh ah
Daddy oh, daddy oh, daddy oh
Sorry oh sorry oh ah, baby girl I'm sorry for you
Sorry oh sorry oh ah, all the things i talk say i go do
Sorry oh sorry oh ah, i no get time to dey form fool
Sorry oh sorry oh ah, baby girl I'm sorry for you
Sorry for you, sorry for you u
Sorry for you oh uh, sorry for you oh uh ah ah ah ah
Sorry for you, sorry for you oh uh huh
Written by: Michael Okoasia, Moorshotz

