album cover
Successful
album cover
00:00
00:05
00:10
00:15
01:10
00:00
01:18
Past 7 Days
Successful was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh Lord, biko come down (come down)
Come down and save man (save man)
I no wan problem, na e make I face my grind
I want to get money pass Dangote (aha)
I wan run the streets wey you dey, oo (ewo)
Some of the streets wey the bread e no pay, oo (aha)
But you sef no dey relate (eh!)
Like Omah Lay, I wan run the town (the town)
If you like, you burn the town (the town)
But make you no go cross the line (the line)
'Cause on God, we no dey smile
Baby, biko calm tension
Make we no go mention
This secret is precious
And I thank the Lord, no unfortunate pressure
(Repeat twox)
Neo Risky, bobo go blow
If dem talk, dem no go see
As I swear, I deliver, go
I carry my fame run away
Neo Risky, bobo go blow
If dem no believe, I no go fall
And I no wan talk too much
'Cause on God, we keep our trust
Written by: Ukachukwu chukwuemeka Christopher
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...