album cover

With You

6Alternative2024
album cover
With You was released on August 23, 2024 by Dillies as a part of the album With You - Single
ReleasedAugust 23, 2024
LabelDillies
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I wanna take my time with you
Give me love me i go give you times two
Never call my line if you know
That you not coming through
When you call on me
Me i go pull up on you
Because my naija girls dey for one side
Ghanian girls dey for one side
Canadian girls dey for one side
But i wan dey with you
Ghanian girls dey for one side
Naija girls dey for one side
Canadian girls dey for one side
But i wan dey with you
Me i no go lie
She sexy my baby fine
Mo tin reti e walai
You know say i love you die
You dey drain my stamina
You No fit see me for club like john cena
I no fit leave you dey follow amina
Cos e be you wey dey catch my eye my eye
When my baby come close
Mi life fi shine brighter
Bad gyal and nobody badder
Blazing no need to get lighter
Ten toes nobody stand taller ye
Any other lady no fit look my way
She be my chargie mrs faraday
Slow whine
Baby we got all day
And me i want to stay for your company
Because my naija girls dey for one side
Ghanian girls dey for one side
Canadian girls dey for one side
But i wan dey with you
Ghanian girls dey for one side
Naija girls dey for one side
Canadian girls dey for one side
But i wan dey with you
Because my naija girls dey for one side
Ghanian girls dey for one side
Canadian girls dey for one side
But i wan dey with you
Ghanian girls dey for one side
Naija girls dey for one side
Canadian girls dey for one side
But i wan dey with you
Written by: Ikuyinminu oladipupo Bill, Nelson asoh uchechukwu, Tolu Akanbi

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...