album cover
Ordain
3
World
Ordain was released on September 13, 2024 by Dash.Omd as a part of the album Ordain - Single
album cover
Release DateSeptember 13, 2024
LabelDash.Omd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dash.Omd
Dash.Omd
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ikpeme Oji David
Ikpeme Oji David
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
LordKnowz
LordKnowz
Producer

Lyrics

leke toun jo
your body too set like Ini edo
i wan c for you o likey Neto
yansh wey Dey shake military
nah real veto power
 (power power)
 All praises be to the most high
say this your back nah big tyre
You turn me on Oyan to gbe saya
something must to kill a man and nah your big tyre (power power)
see as you waist e Dey rotate
girl you don put me for me gobe
see I’ve been searching for what I’ve been searching for I don’t finally locate
make you just give me that low waist
girl you don’t put me for gobe
bad belle people no fit to spoil
Wetin my almighty God don ordain
Wetin God ordain o
Wetin God ordain o
Wetin God ordain o
Verse2
Girl I wan test this your machine
Say me I wanna swim for your Maldives
say my money nah your money
say me I fall in love since matric o
e be like say I win lotto girl on top this your case
say girl I’m in love with your face ooh oh oh ooooh
see as you waist e Dey rotate
girl you don put me for me gobe
see I’ve been searching for what I’ve been searching for I don’t finally locate
make you just give me that low waist
girl you don’t put me for gobe
bad belle people no fit to spoil
Wetin my almighty God don ordain
Wetin God ordain
Wetin God ordain
Wetin God ordain o
Written by: Ikpeme Oji David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...