Credits
PERFORMING ARTISTS
TROD
Performer
Picazo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OLAONIPEKUN OLATUBOSUN
Composer
Omogbolahan Olabode
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Marqaimixx
Producer
SB
Producer
Lyrics
If I tell u wetin Dey my mind brother
You no go fit bear for me
And if you tell say me i fuck up
Don’t mean say I no go near konji
So tin ba so pe Oti di ile
God go run am no be relay
Put your whole pon money pon me
Put the Hennessy pon me
Cuz I sippy some gini for my cup ooo
E Dey runneth over
Anywhere belle face na front ooo
Mo fun won leg over
When I wake any time for my bed ooo
I Dey call Jehovah
Enemies wan collect my ball ooo
I gee them game over
Wise man sef dey learn, Ko le da Gbon
Eni to ja ju, Kin ma paro ko le ja tan
Professor yin Bo shey ka we t, Ko le kan
Bi Higher killer yin shey pan yan to gan, ko le pa tan
I look up to God inu Grace gan lo Ko mi si
I hustle and I chop food bo shey yo mi si
When I Dey feel pain , emi Mo Bo shey n jo mi si
To ba fun e ni head boy, Kon shey bi Ori e shey to bi si
Ha Eni je lo ri mu Omo Eni je lo ri Lo
I’m gonna stay high n**** never wanna be low
Enemies wanna pull me down, Ki lo fala filo
Tori e ni Mo shey ma n su pelu 9 la be pillow
A de ti wole ati wole ati de de
Won ni pe a le shey tele ni, Wo ba shey n shey
E Jor e fi enemies le ko ma ke ke
Wole bi Rihanna Beyoncé ati jay jay
Cuz I sippy some gini for my cup ooo
E Dey runneth over
Anywhere belle face na front ooo
Mo fun won leg over
When I wake any time for my bed ooo
I Dey call Jehovah
Enemies wan collect my ball ooo
I gee them game over
Tim story yen fun e
Sho ma believe
Sho ma believe
Tim story yen fun e
Sho ma believe
Ah Sho ma believe
So tin ba so pe Oti di ile
God go run am no be relay
Put your whole pon money pon me
Put the Hennessy pon me
Cuz I sippy some gini for my cup ooo
E Dey runneth over
Anywhere belle face na front ooo
Mo fun won leg over
When I wake any time for my bed ooo
I Dey call Jehovah
Enemies wan collect my ball ooo
I gee them game over
Written by: OLAONIPEKUN OLATUBOSUN, Omogbolahan Olabode