album cover
M.I.M.D
15
Music
M.I.M.D was released on August 5, 2024 by Independent as a part of the album MIMD (Music Is My Dinner) - EP
album cover
Release DateAugust 5, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Eyin teni Rado o Da
E sanu mi mio gara
Ha egba mi o
Ah ah ah
Eyin teni Rado o Da
E sanu mi mio gara
Won ni kin gbe eru mi Pe kin gbe so ri
I no won dey Conner and say story
I get some bills wey I won pay lowkey
I must to get money ooo
So many things wey my eyes don see
I get no one only you there for me
Olorun dakun fi iyo si Ayemi
Oluwa change story ooo
So many shows me won flow oo
And I won fly go Chicago (ah o Ye Ye Ye)
Sheybi awon loni kin ma ni sho
Why them dey wish man bad ooo
O lord I want doings wey go choke ah
I wanna tour go to many lands
I got the passion if I see the chance
I no dey play with my dinner oh my dinner Music is my dinner ahh
I got some sh*ts wey I won finance
More over the money give me distance
I wanna make my mama give thanks
Say Halleluyah pariwo Hossana ahh
They want me fall omo ko joor
Some **** dey wey won conjoor
I wanna see my self on top on top cuz I dey on God
They want me fall omo kojoor
Cuz some **** dey wey won conjoor
They want make I beg before I chop
Nmmm wanna put my life on stuck
Won ni kin gbe eru mi! Pe kin gbe so ri
I no won dey Conner and say story
I get some bills wey I won pay lowkey
I must to get money ooo
So many things wey my eyes don see
I got no one only you there for me
Olorun dakun fi iyo si Ayemi
Oluwa change story ooo
So many shows me won dey Go oo
And I won fly go Chicago ah o Ye Ye Ye
Sheybi awon loni kin ma ni sho
Why them dey wish man bad ooo
O lord I want doings wey go choke ah
Eyin teni Rado O Da
E sanu mi mio gara
Ha egba mi o
Eyin teni Rado O Da
E sanu mi mio gara
Egba mi oo
Eyin teni Rado O Da
E sanu mi mio gara
Ha egba mi o
Eyin teni Rado O Da
E sanu mi mio gara
Egba mi oo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...