Credits

PERFORMING ARTISTS
Snazzy Nuga
Snazzy Nuga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adetayo Nuga
Adetayo Nuga
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chan Beats
Chan Beats
Producer

Lyrics

Yeh
Wayward
Wo di di wo di di wo o!!!
Dem never ready
Yeah eh!!
Snazzy Nuga
E don tey wey me i don run comot for house
I no dey fear, liver double, men dem mount
Double the hustle, leave the flexing for my child
Watch me keep moving in silence
While I'm balling unannounced
I thought they said
This young **** will never shine
Lowkey we cruising and covering up every miles
Put us in cages but lucky we're God's design
They couldn't handle their aims and end up
Shooting em blanks
They send em make dem come check am
I deck am, dem wan hide but I get am
Them been wan mess with my feelings
I come Bend am like Beckham
No be sey I wan dey cap
Try me I go wreck am
You no fit handle my light?
Turn NEPA, get down
See me Fit in with the bosses
Filling the purses
Never bend the knee
Its how i be getting my Portions
Know life is a risk
Na why dey call me a Martian
From head to my feet
You go see say e dey touch
It dey hot
Omo oro mi kosere oh
The matter long yeh stop playing
Na so i face my way oh
Cos where the money dey, me wan dey
Me I just dey run my race oh
The matter long yeh stop playing
Vibe till thy kingdom come oh
Kole sunmi kole remi
Stop playing
Stop playing
Stop playing
We making money everyday
The vibe e don tey, e don tey
Kole sunmi kole remi
Stop playing
Stop playing
Stop playing
We making money everyday
The vibe e don tey, e don tey
Kole sunmi kole remi
Steady on my chaser
Tryna be on FADER
Really got no time
I just wanna get that paper
She hol up in my Radar
I say nobody badder
She wanna come around
But I tell her I'd see her later
Owo ni koko
Ki lon so nigboro
Turning surfer, do re mi dodo
Omo oro mi shey you know yeh
Mi ah pray for better days
Cos me ah no sey time no dey
Badman no fit stop my way
Steady I dey on my lane
Ogbeni which way
Omo oro mi kosere oh
The matter long yeh stop playing
Na so i face my way oh
Cos where the money dey, me wan dey
Me I just dey run my race oh
The matter long yeh stop playing
Vibe till thy kingdom come oh
Kole sunmi kole remi
Stop playing
Stop playing
Stop playing
We making money everyday
The vibe e don tey, e don tey
Kole sunmi kole remi
Stop playing
Stop playing
Stop playing
We making money everyday
The vibe e don tey, e don tey
Kole sunmi kole remi
Written by: Adetayo Nuga
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...