Credits
COMPOSITION & LYRICS
Chimezie Ononuju
Songwriter
Lyrics
MEZIKESH
OMO IYAMI
Many many things I'm avoiding
Many many men them are shenking gon
Omo iyami no go stress me ahhh
Steady grinding steady chasing oooohh
Brother this life you go live am once
life is tough is a jungle (wild)
if you fall down Dey go laugh you oo uhhhh
O why o why o why
Never loose hope keep it running
If you Dey Rome be a Roman
And i wan lick the vanilla oh mamacita from Barcelona oo
Chorus
Omo iyami Omo iyami…..
Tell me why you smoke canabisi ahhh ( repeat x2)
NYOLAA
Mafo oma sup
Oshima ra G wagon
Anything wey dem talk
Gboju kuro majaye lo
Dem no be your controller
E normal to Dey fall down
Bounce back my brother
Oje tera mo prayer
I believe in you, my padi
I can see the future ahhhhh
I'm feeling your good energy
Ah, toba fele ke pemi ooo ah
Shebi you no know ndubuisi ahhh
Baby can we see girl we Miss you uwaaa
Truth be told girl I need you
Girl I want you bursting medulla
And I get gee wey dey call mantisa
Wey go turn my teacher
Make you hustle no go try to go nticha
Everyday we Dey push it on
Oooooh
Congaso no fungazi
Omotocho
Iwo nimo to son
I Dey your bus top
Pull up on a bum short
How much you wan chop
NYOLAA
I believe in you, my padi
I can see the future ahhhhh
I'm feeling your good energy
Ah, toba fele ke pemi ooo ah
Written by: Chimezie Ononuju