album cover
Soul
18,601
Music
Soul was released on September 26, 2025 by Etins Records as a part of the album Muse - EP
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelEtins Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yarden
Yarden
Vocals
Cuzzi
Cuzzi
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Yarden
Yarden
Songwriter
blessed jordan okereke
blessed jordan okereke
Songwriter
Ubido Ese Joshua
Ubido Ese Joshua
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SURE
SURE
Producer
STG
STG
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Graeme Baldwin
Graeme Baldwin
Immersive Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Spiritual
[Verse 1]
She gimme detty whine wey make a man fit to soji
She telling me to go but she no fit go away
Wetin she gimme chop my guy walahi e no funny
And I no go fit to lie I swear you dey make my day
My day day day
[PreChorus]
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
[Chorus]
Tell me wetin you gimme chop, I want to know
Tell me wetin you gimme chop, I want to know
Coz e dey hit me for my head, dey hit me for my body and soul
Tell me wetin you gimme chop, I want to know
[Verse 2]
Shey you do me jazz
Can’t ignore
I don dey fall
I no fit stand
Make I give you love
Take you place you never been before
If you give me chance
Take you to France and Singapore
Coz I dey manya for your love
For your love
Ah ah ah
Tell me what you do
I wanna know
Ah ah ah
Tell me what you do
I wanna know
[PreChorus]
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
She dey burss my eyes
She dey burss my brain
And I no dey think fine
She dey burss my brain
[Chorus]
Tell me wetin you gimme chop, I want to know
Tell me wetin you gimme chop, I want to know
Coz e dey hit me for my head, dey hit me for my body and soul
Tell me wetin you gimme chop, I want to know
Written by: Ubido Ese Joshua, Yarden, blessed jordan okereke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...