album cover
Dark days
1,495
Afro-Beat
Dark days was released on August 12, 2024 by Hsure as a part of the album Dark days - Single
album cover
Release DateAugust 12, 2024
LabelHsure
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Henry Itoki
Henry Itoki
Songwriter

Lyrics

My dark days made me stronger
All the girls them know me for show o
Wen I Dey wear one trouser
One sneaker and my polo
Show me love wey dey give me ginger
My people want me to blow o
Give me five make you reason the matter
Mama tell me say I go blow o
No be play play all of my guys them dey mount for my door Mot
All my girls dem dey try for their support
No fit to lie them dey try for their support
No be play play all of my guys them dey mount for my door Mot
All my girls dem dey try for their support
No fit to lie them dey try for their support
I run from the south to the west
I carry my myself me I enter motor
No fit to follow you fight
me no get time for any trouble
Why I go worry my self
All my haters them be like shatta bundle
Want to dey feel myself jam this beat make I Dey alright o
Was a mess
Getting better now
Kill the beat like a murder
No limits
Crossing boarders
jam dey fly
No visa
Was a mess
Getting better now
Kill the beat like a murder
No limits
Crossing boarders
jam dey fly
No visa
My dark days made me stronger
All the girls them know me for show o
Wen I Dey wear one trouser
One sneaker and my polo
Show me love wey dey give me ginger
My people want me to blow o
Give me five make you reason the matter
Mama tell me say I go blow o
No be play play all of my guys them dey mount for my door Mot
All my girls dem dey try for their support
No fit to lie them dey try for their support
No be play play all of my guys them dey mount for my door Mot
All my girls dem dey try for their support
No fit to lie them dey try for their support
Aha
Aha
Aha
Want to Dey feel my self jam this beat make I Dey alright o
Written by: Henry Itoki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...