Credits

COMPOSITION & LYRICS
War General Musziman EL Gaza
War General Musziman EL Gaza
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hunkiebeats
Hunkiebeats
Producer

Lyrics

Young **** peddle drugs for upper steady i dey run from olokpa gunshots normal
Pass many checkpoint for Oba with seven grams in the back of my short nika
Nwachineke hustle hard for ghana **** no Dey fast but my **** just dey drink water
Now if you see Louis Vuitton on a **** never you forget **** never had a rich father
See no be childs no be play play
Me no Dey reason Wetin Dem say
I just dey try get my pay
Even on a Sunday I Dey my grind every week day
You'd never see me in a sick bay
Many people sooth say see no be real say na display
Them just Dey lead people astray
Teacher talk say you no fit make am with that kain grade
Pastor talk say you go die on your birthday
But I no be Ajebutter I'm from Obosi City
Violence on a daily steady insecurity
Everybody get 2pipe In case of incasity
In my City being gangster is a necessity
Zero negativity steady on my grind
First woman na Philippine she no gimme dime
She keep telling me how much she love me
I no go chop love Gaza boy need money
But I be Jah Jehovah favorite boy
Oluwa gbemileke E mashemileshe Emi Omo gbon
Dey don try they no fit take my Joy
I no quench I no fall I no quench I no fall
I be Jah Jehovah favorite boy
Oluwa gbemileke E mashemileshe Emi Omo gbon
Dey don try they no fit take my Joy
I no quench I no fall I no quench I no fall
See Many Naysayers them plenty
Many people judge what they can't see
I get craze I no be genty
I no just wan make my clothe dirty
Yo many Naysayers them plenty
Many people judge what they can't see
I get craze I no be genty
I no just wan make my clothe dirty
I still remember back ina the days
When we had to go to sleep with no food up on my belly I had nothing to eat
You know say wahala many the love no be legit
Never had a penny but I was shining my teeth
Bad commando for my city no Dey age pass 20
**** dead or **** turned to Junkie
Depending on drugs to survive
I pity the love of my life cus in my city love is lie
Love is lie in my city love is a lie
In my city love is a lie
But I be Jah Jehovah favorite boy
Oluwa gbemileke E mashemileshe Emi Omo gbon
Dey don try they no fit take my Joy
I no quench I no fall I no quench I no fall
Many Naysayers them plenty
Many people judge what they can't see
I get craze I no be genty
I no just wan make my clothe dirty
Yo many Naysayers them plenty
Many people judge what they can't see
I get craze I no be genty
I no just wan make my clothe dirty
Written by: War General Musziman EL Gaza
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...