Credits

PERFORMING ARTISTS
Stovia
Stovia
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stovia
Stovia
Composer
Abuchi Elijah Emedem (Elijae)
Abuchi Elijah Emedem (Elijae)
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
THEWIERDONE
THEWIERDONE
Producer

Lyrics

If you give me chance make I follow you go
I go dey for you
No go flip the switch on you (you,you)
You dey make me feel like na only me dey
I go stay with you
Got me feeling over the moon (na)
Clear mind but you dey burst my brain
You dey give me sweet choco
You dey make I go insane
I dey do things wey I no bargain
You know say you badder than bad
Only you dey light up my fire
Dem no fit be you cause you put me on cruise (yea ,yea)
Everything about you
Just dey give me ginger
Sipping on your energy
E be like liquor
Come into my space
make a perfect picture
But I no mind
My baby no regrets
Superfly be like say we use jet
Fantasize about you
Me I gats confess
Spin my whole world
Cause it’s all yours
Yes I dey sure ( oh yea)
When I see you
E dey make my heart to beat faster
Put me on a mission me I no go back down
You can test my faith fit be job or braham
Me I no go run I go dey
Ohhhh iiiiiii boyyyy iiiiii
Written by: Abuchi Elijah Emedem (Elijae), Somachi Tovia Obiora
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...