Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Olamzzy
Performer
OLAMILEKAN SOLOMON IDOWU
Chorus
COMPOSITION & LYRICS
OLAMILEKAN SOLOMON IDOWU
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mansa Jabulani
Producer
Lyrics
Me and my goons we
Dey outside ohh
We Dey outside ohh
We bowling everyday
No bad vibes
Ohh no bad vibes ohh
Moti gbowo idme moti
Cash out ohh moti cash out ohh
Bizza bizza omo oromi
Paste aza ohh moniko paste
Aza ooh omo oromi gbe
Body gbe body gbe body bad energy
No dull me no dull me
No dull me omo oromi gbe
Body gbe body gbe body bad energy
No dull me no dull
Me huh uh no dull me
Ema wo awon tun ni mi o lese dem
Say level mio rote taba
Ja won ole to to badi gobe
Won ole duro Omo I sharp
Nobody come closer
I be their controller
I be their Godfather
Confirm lomo
Omo confirm
Jah is my provider
Cruising my Range Rover
No body badder than
Confirm lomo
Me an my guns we Dey outside ohh
We Dey outside ohh
We balling everyday
No bad vibes Ohh no bad vibes ohh
Moti gbowo idm moti
Cash out ohh moti cash out ohh
Bizza bizza omo oromi paste aza ohh
Moniko paste aza ooh omo oromi gbe
Body gbe body gbe body
Bad energy no dull me
No dull me no dull me
Omo oromi gbe body gbe
Body gbebody bad energy
No dull me no dull
Me huh uh no dull me
See as I Dey fire Dey go
I Dey para Dey go
Motunu be faraday I glow
Dollar be the currency I know
Yeye eh won josi
Fun woni gbedu tunjosi
Shake body no Josie
Mofun won le energy
Hmm no story
Sabi boy mo worry won
Mojaye foreign
Lati naija won jozzy
Omoromi gbe body gbe
Body gbe body bad energy no dull
Me no dull me no dull me omo
0romi gbe body gbe body gbe
Body bad energy no dull me
No dull me huh uh no dull me
Huh uh no dull me
Huh uh no dull me
Huh uh no dull me
Huh uh no dull me
No dull me
Huh uh No dull me
Omo confirm jah is my provider
Written by: OLAMILEKAN SOLOMON IDOWU