album cover
Ogechi
album cover
Ogechi was released on August 25, 2024 by Trenches as a part of the album Ogechi - Single
August 25, 2024
LabelTrenches
LanguageEnglish
BPM70
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I see the beauty in your Eyes Ghat me singing for you ehh
Aii, your Love is killing me, Bby no leave me
AahAahAahh
You re the one I want, Bby you re the one I choose
Gimme chance I will Prove it o
Ogechi love you till R.I.P
Nothing fit to break our love Apart o
Nyem Obi gi oo
I go love you forever
Anybody wey put Asunder, Thunder kill am there
Imani Imaka li, Imani Imaka li Ada di Ora Mma
Gimme chance make I show you real love still dey
I no fit Cap wetin I no fit do
Just gimme a try, you go Confirm by Yourself
OGECHI OGECHI Ka Mma
Written by: Amaechi Kosiso Francis
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...