album cover
Hunger
5
Afro-Pop
Hunger was released on September 6, 2024 by Sam Dutchy Entertainment as a part of the album Hunger - Single
album cover
Release DateSeptember 6, 2024
LabelSam Dutchy Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Eze Okonkwo
Samuel Eze Okonkwo
Songwriter

Lyrics

Hunger dey Africa, for my body
Person, wey never chop
Na him dey find trouble
Wetin you get to know! Is that
Judgment dey come your way
Ant must follow sugar
Whether na him buy am
(Ebelebe)
Mommy! - No geti work
Daddy! - Dey follow bus
Aunty Bola - na escort
True talk - we dey for war
Nobody say we no wan b-e-t-t-e-r
Nobody say we no go work!
Ebelebe - Ekelebe - Akwaya Soldier -The JTFu
The Boko dem - The militants
We dey for war - for our president!
Ebelebe - Ekelebe - Akwaya Soldier -The JTFu
The Boko dem - The militants
We dey for war - for our president!
No eminado
When fire go dey burn oh
You see!
You geti chance oh
To quench fire when e small oh
When we go dance oh
Your children no go hide oh
Where Daddy Showkey
Abegi quench fire for fire
Mommy! - No geti work
Daddy! - Dey follow bus
Aunty Bola - na escort
True talk - we dey for war
Nobody say we no wan b-e-t-t-e-r
Nobody say we no go work!
Ebelebe - Ekelebe - Akwaya Soldier -The JTFu
The Boko dem - The militants
We dey for war - for our president!
Ebelebe - Ekelebe - Akwaya Soldier -The JTFu
The Boko dem - The militants
We dey for war - for our president!
Wetin man go do uuuh
Wetin man go do uuuh yee yeeh
Na so so suffer suffer suffer
Suffer suffer suffer
Everywhere scatter scatter scatter scatter
Scatter scatter scatter
Everybody just dey wonder
Cause e be like say
Na the Last supper
Mommy! No geti work
Daddy! Dey follow bus
Aunty Bola - na escort
True talk - we dey for war
Nobody say we no wan b-e-t-t-e-r
Nobody say we no go work!
Ebelebe - Ekelebe - Akwaya Soldier -The JTFu
The Boko dem - The militants
We dey for war - for our president!
Ebelebe - Ekelebe - Akwaya Soldier -The JTFu
The Boko dem - The militants
We dey for war for our president!
I go choke you something here now
Ehn
One day na one day
Poor man go chew big man o
Make you do this people well o
Ehn
Madu ataghi aru
Waga g
Written by: Samuel Eze Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...