album cover
Slow Down
1
Afro-Pop
Slow Down was released on October 7, 2024 by 3310245 Records DK2 as a part of the album Rewired
album cover
AlbumRewired
Release DateOctober 7, 2024
Label3310245 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM102

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adetola David Adelaja
Adetola David Adelaja
Songwriter
Gbolahan Bello
Gbolahan Bello
Songwriter

Lyrics

Ah Pupateeezy
(It's Milli the magical bwoy)
Yeay
Oooh uuh ooh Oooh uuh ooh
So many things go shock you
Friends go hurt you
The people wey you love go dey talk about you
Lie about you
Lie on top you
Some ah dem ah snakes wey dey crawl around you
I dey see bad energy
Inna your face go dey form family
But behind you
Dem ah judge you
They are friends with your enemies just to hurt you
Carry my matter for their head
Now dem ah vex
Cah mi no get nothing to do with them
The matter don cast now I see very clear
Dem no fit give but dem waffi take
They say me carry drugs
Me too dey drug
This ah the reason fi me Kidney failure
They say I too dey Kpef
Me too dey stress
They know the truth but they wah see me dead
I tell them to slow down
My brother slow down
As you dey pray make i go down
I will never go down
Why you no dey slow down
For my matter make you slow down
If you dey hate make you calm down
Why you dey pray make I go down
Wholahdem ah sentimental
Even their sister talk my sheets around dem area
Yeah yeah
(Yo yo)
They waffi stop my shine and block my helper
Now I dey see the badmind everywhere
(Everywhere)
Dem looking out fi mi downfall
Dem never want to see me rejoice
Dem never really wah me turn up
Carry my matter for their head
Now dem ah vex
Cah mi no get nothing to do with them
The matter don cast now I see very clear
Dem no fit give but dem waffi take
They say me carry drugs
Me too dey drug
This ah the reason fi me Kidney failure
They say I too dey Kpef
Me too dey stress
They know the truth but they wah see me dead
I tell them to slow down
My brother slow down
As you dey pray make i go down
I will never go down
Why you no dey slow down
For my matter make you slow down
If you dey hate make you calm down
Why you dey pray make I go down
Written by: Adetola David Adelaja, Gbolahan Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...