album cover
Controlla
5
Music
Controlla was released on August 30, 2024 by CMI as a part of the album Nobody Else - Single
album cover
Release DateAugust 30, 2024
LabelCMI
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
C-Mi
C-Mi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Similoluwa Ajegbemika
Similoluwa Ajegbemika
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
pr0dbymia
pr0dbymia
Producer
faysxl
faysxl
Mixing Engineer

Lyrics

Je mapele cmi omo fa
Shey you sabi becky folake or felicia
Zero panic mi o le sha
Theresa dey para
Say she wan fly go ibiza
Won fe ba mi o
Mi o le sha a
Shey make i tell them how the story be
From Magodo to babcock
When i dey jack am like an animal
Na yeye boy cause he no dey press money
Wo n mo pe anu lori gba
Wo n mo pe anu lori gba
Shebi na person wey dey guide dey
Dey form dey talk say he get liver
No be everybody be believer
You no get money you dey ginger
Diva me i don high on sativa
Kini plan omo ya mi
Bami roll out gbedu ko ma ja si
Dem say we dey fuga no jazi
Dem dey say we dey fuga
We dey fuga no jaazi
Controlla o controlla o o
Ma ba mi da ro
When you spoil my parole
Bullion van o bullion van o o
Owo mi po sheke sheke
Owo mi po sheke sheke
Shey ka lo jaiye foreign
Shey you see as e dey go
Omo yen with the big bunda
She say i'm bad like i'm wande coal
Omo eko rora gbese
Take your next step
Buy you prada
I go wire hundred
Send your location or abete
I dey para mi o shomo ode
I dey para mi o sho mo de
Still dey grind for the holiday
If no be money my **** delete
Folake say she wan fornicate
You know I been getting it proper
Importer exporter
Mo gbadura so olohun oshofa
E never tey i dey sambisa
Some **** them be judasi
Mama say i'm like a prophecy
CMI they better call on me
Whitney she wanna kolobi
I dey para
Sho mo pe mo ma n dawa
Nelson mandela
Say she dey fuck with bella
Rainy days when I no get umbrella ahh
Sho mo pe mo ma n dawa
Nelson mandela
Say she dey fuck with Bella
Rainy days when I no get umbrella
You fit ask from Abena
Written by: Similoluwa Ajegbemika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...