Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Papi Tre
Papi Tre
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwunonso Louis Chinweze
Chukwunonso Louis Chinweze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Recognize
Recognize
Producer

Lyrics

Uhmmm
Yhyh
Brahh
Ok
Mo ti fa kanaku, mi o ri nothing
I keep it clean & white like dove
Me I hot I dey burn like stove
On the road me I steady unload
Ma lo go you go see something
I keep it clean & white like dove
I dey hot I dey burn like stove
On the road me I steady unload
O bby kan Jo fun mi , Jo fun mi, Jo fun mi
The girlie say she close to me
Ah baby sho ma to fun mi
O bby kan Jo fun mi , Jo fun mi, Jo fun mi
Ah baby say she close to me
Ah gurlie sho ma to fun mi
Tanana make we link up
Money dey me I sit up
Baby girl make we drink up
It’s about time make we link up
Tanana make we link up
As the Money dey me I sit up
Champagne make we drink up
It’s about time make we link up
Canada we dey link up
Me I get girls wey dey link up
Me I get girl’s wey wan turn up x2
Girl start to dey link up
Me I dey club I dey link up
Omo girl start to dey turn up
Omoge start to dey whine up
Demi know say I come tru
Girl yunno say I give dem the kung fu
Girl yunno say I give dem the vibe x2
Demi know say I come tru
Girl yunno say I give dem the kung fu
Girl yunno say I give dem the vibe x2
Tanana make we link up
Money dey me I sit up
Baby girl make we drink up
It’s about time make we link up
Tanana make we link up
As the Money dey me I sit up
Champagne make we drink up
It’s about time make we link up
All the girlies wan link up
All the girlies wan chill with the big boys
Wen we step we no dey care about invoice
Wan kpo kpo kpo
Anytime wey she call , owo no koko
Anything wey we do na the koko
Anytime Gbedu drop she dey dance on the floor floor
O bby kan Jo fun mi , Jo fun mi, Jo fun mi
The girlie say she close to me
Ah baby sho ma to fun mi
O bby kan Jo fun mi , Jo fun mi, Jo fun mi
Ah baby say she close to me
Ah gurlie sho ma to fun mi
Tanana make we link up
Money dey me I sit up
Baby girl make we drink up
It’s about time make we link up
Tanana make we link up
As the Money dey me I sit up
Champagne make we drink up
It’s about time make we link up
Written by: Chukwunonso Louis Chinweze
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...