album cover
Blaspheme
3
Afro-Pop
Blaspheme was released on September 1, 2024 by Krocs Records as a part of the album Blaspheme - Single
album cover
Release DateSeptember 1, 2024
LabelKrocs Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel L Ayuba
Daniel L Ayuba
Songwriter

Lyrics

Abeg o... Before you go come for my head
Your Pastor no dey do am
No be him I dey talk about
Na the other Pastor weh dey do am
Na him I dey talk about
You say this is blaspheme, I dey shame
Dis your dull, E dey burst brain
Your pastors' preaching no dey make sense
Selling blessings and miracles
At the end, this is just another money game
Your pastor get protection
Your own still dey for God hands
MOG, you just dey fall hands
This Word (Bible) must be made of cellophane
If not, why the hell could they twist it
The altar calls for sacrifice
Baba flex, on a jet, E dey change ICE
Dem dey check who dey put eyes
Scape goat, E dey go with fried rice
Is the church a bride or sugar mummy
Those men chook head, dem wan lick her bunny
No tax, this must be sweeter honey
They sell you dreams but nothing sunny
Your mama lose guard, she go collect doggy
Abi you thing say E end for Bible Study?
Charlie, I no go lie, this shit is no longer funny
You can't even freely talk about this so-called MOGs
If you do
You say this is blaspheme, I dey shame
Dis your dull, E dey burst brain
Your pastors' preaching no dey make sense
Selling blessings and miracles
At the end, this is just another money game
Your pastor get protection
Your own still dey for God hands
MOG, you just dey fall hands
Ode, how can you say this is blaspheme
Is this about the Holy Spirit, or Your MOG?
Abi na GOM? My Friend, Go read your Bible
No matter how good your intention is
One day, you go still pull her pants
For you to grow up, you have to give upwards...
Hahaha... bloody scammer
Abel Damina is not the saint, But I can tell you he is saner
They say Do not trust in men, But God is trusting men
To help him build his own Kingdom... Wasere
Man need money, Church say pray to God
Church need money, They will say
Today we are having special offerings
The word of God is complete and perfect, from Genesis to Revelation
But you can buy this book for just 9.99 dollar
It's a "Special Revelation"
And your life will expand in multiple dimensions
You say this is blaspheme, I dey shame
Dis your dull, E dey burst brain
Your pastors' preaching no dey make sense
Selling blessings and miracles
At the end, this is just another money game
Your pastor get protection
Your own still dey for God hands
MOG, you just dey fall hands
Written by: Daniel L Ayuba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...